🔰Sergeant

Falana says kidnapped children dey suffer for forest with no food or medical care

A

5 months ago

Human rights lawyer Femi Falana don speak about the kidnapped children from Oyo and Borno States wey terrorists dey hold for forest. He say those kids no get medical attention, no food, nothing. Dem just dey suffer.

Falana talk am during the EndBadGovernance protest for Lagos on Friday. He say all of us as Nigerians dey in custody one way or the other because of this insecurity. And he add say the economic hardship wey dey choke us na man-made, our country get everything to make citizens happy but dem no dey use am well.

So wetin we go do now? Government dey talk about reintegrating repentant bandits but these children dey rot for forest. Make sense?

❤️
💔
0
165

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In