🗣️ Gist💬 General
🏅Lieutenant

Atiku don come again o

Z

5 months ago

Former VP Atiku Abubakar don open mouth again, saying Nigeria's democracy never translate to prosperity for citizens. As if we no know.

He blame some political actors for betraying the ideas of those wey fight and die for democracy. But na the same Atiku wey dey contest since 1993? The same man wey dey part of this system wey e dey curse now?

I swear, these politicians go talk anyhow as if dem never hold power before. Abi na only Atiku get mouth to talk?

❤️
💔
1
182

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In