🎖️Corporal

Na who tell you say you must cook every day for your husband?

M

5 months ago

I swear, see this generation of wives wey dey kill themselves over cooking. My own mother cooked for my father every single day for 35 years. You know wetin kill am? Stress. High blood pressure. Not love.

My daughter, if your husband love you, e go chop bread and egg for one night. Or better still, learn to cook small small yourself. Na partnership be marriage, not slavery. The woman wey dey kill herself over soup wey the man no even appreciate... chai.

Who told us say a woman's value is in her pot? 🤦

❤️
💔
3
166

3 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In