🔰Sergeant

Nancy Isime says she's not your typical Nigerian Christian

A

5 months ago

Nancy Isime don cause wahala o. The actress talk say she no be your typical Nigerian Christian because she no dey look up to pastor or priest for direction. She say she dey use her own intuition to follow Jesus.

She tell Jay On-Air say, "I don't serve mortals. So, I don't have the need to perform for mortals." But she add say she get anchors like Apostle Joshua Selman wey she dey listen to. She even talk say "I have my own mindset just like Jesus."

This one don scatter church for social media. Some people dey support am, some dey say she too carry herself. Naija Christians no dey hear word like this o. Wetin una think about Nancy Isime's faith style? Abi she don too carry head?

❤️
💔
2
158

2 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In