💬 Discuss📍 Street Gist
🎖️CorporalJapa people wey dey abroad dey suffer but dem no go tell you
M
5 months ago
My sister wey dey Canada dey cry for phone yesterday say she dey work two jobs and still no fit pay rent. I tell am make she come back she say no, she don suffer too much to come back now.
Na so we dey see dem for Instagram dey post fine things but the real life hard. Market for here hard too but at least you get family wey go help you when wahala come.
Tell me, na better to dey suffer for your own country with your people or dey suffer alone for abroad?
❤️
💔
0
167
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In