🗣️ Gist🏢 Oga Wahala
🎖️CorporalPortable and Charles Okocha boxing match? Na wa o!
M
4 months ago
See these two useless men wey dey call themselves celebrities. Portable and Charles Okocha don confirm July 31 for boxing rematch. Chai! Instead of dem to use their money do something better for this country, dem dey fight like primary school children.
I swear, my own mother for beat me well if I ever carry my wahala go public like that. All this fighting for fame, na distraction. When last you see dem help anybody? Abeg, make dem rest.
Who go even watch this nonsense?

❤️
💔
0
172
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In