💬 Discuss🏛️ Political Tea
🔰SergeantPresidency says Tinubu not afraid of Peter Obi but the math don change
A
4 months ago
Sunday Dare don come out to say Tinubu no dey fear Peter Obi, that Obi na threat before but not anymore because they stand on solid ground of performance. I laugh. Solid ground of performance? Which performance? The one where dollar reach 1,600 and we dey buy rice for 80k?
Dare said Obi will not defeat Tinubu in Lagos again. But abeg, let's be real. If Obi could win Lagos in 2023 with all the rigging stories, what makes them think 2027 go be different? The same hunger we dey suffer now go still dey there unless something change. And no be Peter Obi wey dey cause am.
Be honest. If election hold today, you trust say Tinubu go win Lagos again?

❤️
💔
0
160
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In