⚡ Break Story🏛️ Political Tea
🏅LieutenantUche Nnaji arrested by ICPC yesterday
A
4 months ago
Former Minister Uche Nnaji don get arrested by ICPC yesterday. The man wey serve as minister under previous government, dem pick am up for alleged corruption matter. Nobody don release full details yet but na serious charge.
This one just show say nobody dey above the law. For Kano here we dey watch this matter well well. If dem don catch am, make dem follow am finish. No partiality.

❤️
💔
0
176
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In