🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🎖️CorporalMy mother say I must marry a virgin, I tell her see finish
C
4 months ago
My mother call me yesterday, she say Chidi when you go find wife. I say Mama I dey find o. She say make sure say the girl be virgin. I just laugh.
Mama, I dey 28. The virgins wey dey Lagos now, dem dey primary school. The ones wey pass 20, dem don see finish. Na so we see am.
She say no mind me, God go provide. I ask her if God dey produce virgin for adult age like miracle water. She cut the call.

❤️
💔
1
173
1 Comment
Sign in to join the discussion
Sign In