🔰Sergeant

El-Rufai detention is turning Nigeria into a joke

A

4 months ago

Hakeem Baba-Ahmed don call am out finish. He say on his X page that Nasir El-Rufai is now a political prisoner. And honestly, the man get point. How you go keep somebody for months without trial or sentence? That one no be justice at all.

Even El-Rufai first wife, Hajiya Asiya, don talk say dem campaign for APC in 2023 and this is how dem dey repay dem. So if dem can do this to a former governor, wetin about common man like us? The rule of law don become rubber stamp for who get power. Na wa o.

❤️
💔
0
178

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In