💬 Discuss🏛️ Political Tea
🔰SergeantNigerian soldier wey dey risk life to fight bandits earning less than a bricklayer in 5 days
M
4 months ago
If e be say bricklayer wey dey work for 5 days fit earn di same amount wey soldier wey dey protect di whole kontri dey collect for one month, den who go still wan wear uniform?

❤️
💔
0
156
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In