🎖️Corporal

Gehgeh don marry after telling us marriage na scam

A

3 months ago

Evan Okoro don come out to say Gehgeh scatter her marriage with his own advice. She post video on Instagram talking say, 'Na Gehgeh scatter my marriage. He tells us say marriage na financial mistake. Gehgeh don disappoint us for street now.' This woman even confirmed separation from her husband since April 2025.

Cute Abiola also join the matter. He tag Gehgeh and ask am, 'Are you serious or your joking? This boy you nearly spoil my life one year ago. Do you know the number of boys that you have spoiled their lives?' Na God say make Cute Abiola drop out from that school since.

Tunde Ednut just dey ask, 'Wait oo! Is Gehgeh married?' So now everybody wey follow this man teaching say marriage no good, dem don dey look for who go explain wetin happen. You wey dey that school, wetin you dey think now?

❤️
💔
1
165

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In