🎖️Corporal

Kwam 1 and the women dem leave clothes with

M

3 months ago

I just see dat video of Kwam 1 talk say he leave him clothes and shoes with women wey born him pikin. Chai! Na wa o. See wetin some man go talk for public. My own mother tell me long time, if a man no fit respect you for public, e no go respect you for house.

I swear, dis one na pure warning to every woman wey dey think say baby go tie man. Baby no be handcuff. If e no want stay, e go run. Make we learn from dis matter o. Better to be single and happy dan to dey carry bag for man wey no value you.

❤️
💔
0
198

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In