🗣️ Gist⚽ Sports Gist
🎖️Corporal

Anthony Joshua dey fight for his dead friends, but we still dey cheer am like hero

C

3 months ago

So Joshua come out for his first fight after his friends die for Nigeria road accident, and instead of mourning, he dey talk about dedicating the fight to them. Abeg, wetin be our own mentality as Nigerians? We dey celebrate boxers wey dey use death of loved ones as motivation for sport, but we no fit fix our roads so nobody go die for Latz or Sina again. Which one be your priority , Joshua's next fight or making sure our roads no kill more people?
❤️
💔
0
160

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In