🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🏅LieutenantTyla dey run from Lagos after Nigerians talk say no visa for her
Z
3 months ago
So Tyla don remove Lagos from her A-Pop tour website o. The South African singer was supposed to perform for us on December 22 but after the xenophobia wahala and how Ayra Starr no get visa to enter SA, Nigerians don vex. Senator Natasha Akpoti-Uduaghan even talk say make NIS give Tyla the same visa treatment wey Ayra Starr get.
I no go lie, I sabi why people dey angry. Na we dey open our doors for everyone, but them no do same for us. Tyla no be the one wey attack anybody, but she dey enjoy our money while our own artist dey suffer. Abi we just suppose forgive and move on?

❤️
💔
2
209
2 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In