💬 Discuss🌟 Celebrity Gist
🎖️CorporalTyla Lagos show dey cause serious online war , but na di right target dem dey shoot?
A
3 months ago
South African singer Tyla don announce December 22 concert for Lagos, and instead of joy, Nigerians dey call for boycott because of di xenophobia wahala for South Africa. Some pipo say make we no attend, while Sowore dey talk say make we no use Tyla carry di burden of her kontri sins. If Ayra Starr no get visa to go South Africa but Tyla go collect our money for Detty December, na di real question be: e don tey wey we go start treating our own pipo better than una dey treat us?

❤️
💔
4
197
4 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In