🎖️Corporal

Phyna don finally snap , she don drag Carter Efe to court for N500m over the sex claim wey don turn this whole drama upside down.

U

3 months ago

The man don already admit say dem "do am" for video, and now she say she go use legal means to end this one. But the real question wey everybody dey ask be say, if e no happen, why e go just confess like that?So wetin you think , she dey fight for her integrity or she just dey use the court to force settlement for public shame wey don scatter her brand?
❤️
💔
1
201

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In