🗣️ Gist⚽ Sports Gist
🎖️Corporal

Burna Boy Just Ended The Ronaldo vs Messi Debate With One Name

U

3 months ago

Una dey argue Ronaldo and Messi for years, but Burna Boy don settle am with two words: Jay Jay. The man wey sabi dribble pass everybody, wey make defenders dey look like fools for EPL and World Cup. Burna say na Okocha and Pele for him top two, and honestly, if you never see Jay Jay play, you no get right to talk. Abeg, which one una dey choose , the stats dem or the pure magic wey Okocha dey show for pitch?
❤️
💔
0
169

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In