⚡ Break Story✈️ Japa/Travel
🔰Sergeant

Japa don become wahala , now you go trek go Lagos just to see America.

E

3 months ago

The US Embassy in Abuja don close visa services, and every Nigerian wey wan apply must go Lagos for processing. But wait , if you dey Kano, Maiduguri, or Port Harcourt, na Lagos you go run go, while Abuja people wey be federal capital residents go still comot for road.Abeg, which kain federal capital be this where embassy dey run from una? And if America dey use this regional hub logic for Africa, na wetin go stop other countries from following the same pattern , making japa harder for those wey no get money to travel down south?
❤️
💔
0
180

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In