🗣️ Gist💔 Relationship Wahala
🏅LieutenantMan wey dem cut im thing , e fit still stand again? 💔🔪
J
3 months ago
Na im be di real question wey plenty pipo dey ask since dis Kano matter burst. One babe allegedly use knife cut her boyfriend penis complete for hotel, and now everybody dey wonder if e fit join back and still function. Urologist say e possible, but e go never be 100% like before. So di real tea be say even if dem sew am back, di guy go still get wahala , but e fit still chop life small.Question na: If na you be di guy, you go still trust woman again after dis kind tin? Or you go just take am as sign say na only God fit judge? 🤔

❤️
💔
0
172
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In