⚡ Break Story🏛️ Political Tea
🏅LieutenantEx-governor turns coup sponsor in weeks , wetin really dey happen?
J
3 months ago
So one former governor wey don serve as minister and still dey ruling party, allegedly turned from ordinary politician to coup financier within weeks. Na only God know wetin make man wey don chop life enter this kind yeye matter , na money, na fear, na ambition? If na true say im bankroll that N785m plot, how e take think im go escape when e be public figure wey security agents fit trace? Abeg, una wey dey follow this matter, wetin una think be the real reason why powerful men dey risk everything for coup wey never fit succeed?

❤️
💔
0
165
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In