⚡ Break Story📍 Street Gist
🏅LieutenantLagos Airport Fire: Another Close Call or a Sign of Deeper Trouble?
Z
3 months ago
Fire don catch Terminal 2 of Murtala Muhammed International Airport, but FAAN say nobody die. Dem don deploy firefighting service to contain am, and life still dey continue as if nothing happen. But how many times we go keep applauding "no casualties" when the real question na why our critical infrastructure dey catch fire like local buka stove? If this one no be wake-up call for how we dey manage our airports, then wetin go be?

❤️
💔
3
152
3 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In