🤫 Confess📍 Street Gist
🔰Sergeant

Tyla concert don become social media drama and we no even get venue yet

C

3 months ago

So Tyla concert wey everybody don dey plan for since January... still no venue?? And now Mama Pee don come out say she go warn her to stay for her human hunting country. I no fit breathe. 💀

The thing is, we sabi say Nigerians go still buy tickets. We go complain, we go trend hashtags, we go still show up. That's the cycle. But the 'stay in your human hunting country' part got me weak cos she no even mince words at all.

Anyway I just dey wonder, if the concert finally hold, una go still go or una don collect? Because make I tell una, I already dey plan my outfit wey I no fit afford. 😭

❤️
💔
9
148

9 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In