💬 Discuss📍 Street Gist
🎖️CorporalJollof rice with dodo or without? I don carry my own side come
I
3 months ago
Make we settle this one once and for all. Jollof rice wey no get dodo, e no complete. I no care wetin anybody talk. Dodo dey sweet the rice, e dey add sugar wey the pepper need.
My sister for market, Iya Sikiru, she say dodo na waste of money. She say the rice self get flavor. I tell am say she dey whine me. How you go dey chop jollof and no get plantain for side?
Even small small children for my street know say dodo na king. Abeg, una wey dey eat jollof without dodo, wetin dey wrong with una??
❤️
💔
7
193
7 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In