⚡ Break Story🚨 Crime Watch
🎖️CorporalKogi Family Begs Kidnappers for More Time to Raise ₦4M Ransom
O
3 months ago
Them say make we beg for time, but the question be say when last we hear of kidnapper wey show mercy for Kogi? A man wey dem call Eroku don dey for their hands, and instead of release am, dem dey insist on ₦4 million wey the family no fit raise overnight. If na your brother or papa wey dem carry, you go beg for more time or you go find another way?

❤️
💔
1
171
1 Comment
Sign in to join the discussion
Sign In