🎖️Corporal

Davido says he’s the only billionaire’s child to ever build his own name and money , wetin una think?

A

3 months ago

The singer don talk say him background nearly wound am for music because Nigerians love “grass to grace” stories, but he still hustle and build im own legacy. Him say from Africa to the whole world, nobody else fit do wetin he do.But abeg, na true or na big talk? Make we hear una own , who else don blow pass this kind level without papa money?
❤️
💔
0
160

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In