🦅 Expose🏛️ Political Tea
🔰SergeantDino Melaye say Tinubu no get primary or secondary school certificate
A
3 months ago
Dino Melaye don blow am again. Yesterday im post for X say President Bola Tinubu no submit any primary or secondary school certificate to INEC. Im even ask wetin Tinubu use take go university for abroad without those certificates. E call am "Babanla scam."
This man dey contest 2027 election and we still dey ask the same question we ask for 2023. How you go enter Aso Rock without anybody wey go say "I go school with am"? For Balogun market if you no fit show where you buy your goods, dem go call you thief. But for Aso Rock, na so so silence.
If Tinubu get answer, why im no just release the certificate and shut everybody up? Or the certificate no dey at all?

❤️
💔
0
160
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In