🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🔰Sergeant₦160 Million Don Land For BBNaija , But Wetin Dey Hiding Behind Di "Everything Is For Di Taking" Twist?
A
3 months ago
Big Brother Naija don return again, and dis time dem don raise di prize to ₦160m wey be di highest for di show history. But wait , if "everything na for di taking," why e still look like di same old formula wey dey make some housemates popular pass dema talent? Na only di cash don increase, or di show don finally ready to give us something wey go shock us pass di usual "ship" wey dem dey push every season?

❤️
💔
0
149
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In