💬 Discuss📍 Street Gist
🎖️Corporal

Peller dey talk say e no rich? Na which kind poverty be that one? 😂

C

3 months ago

See Peller wey dey carry phone wey pass my house rent, dey talk say e be poor boy from Ikorodu. My guy, if that one be poverty, make God abeg locate me with that kind suffering.

E dey talk say e pay for stolen phones for im wedding. Wahala dey everywhere, but if I get that kind money, I no go complain. I go just dey thank God and buy new phone.

Abeg which kind rich person go still dey call imself poor? Make una tell me. 💔

❤️
💔
0
190

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In