๐ฌ Discuss๐๏ธ Political Tea
๐๏ธCorporalFG Canโt Be Charging Us More for Darkness and Calling It Progress
E
3 months ago
So the government wants to hike electricity tariffs again, but we still dey manage generator fumes like church incense. A senior lawyer don blast them say before you talk about increasing bills, first make light dey come steady, because the president promised us uninterrupted power during campaign, not just steady billing. If the private distributors wey dey collect our money no fit deliver, why we go dey pay for their failure while dem dey laugh to the bank with government connections? Which kain logic dey do una, make we pay more for the same darkness we don suffer for years?

โค๏ธ
๐
0
183
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In