⚡ Break Story🚨 Crime Watch
🔰SergeantAdeyemi wey CBN, EFCC, SGF all sign off on am, now dem wan jail am alone?
Z
3 months ago
E go funny? One man allegedly fake an agency, but na CBN give am accounts, EFCC give am property with plaque, SGF and Head of Service approve staff and waivers. If di whole government machinery dey clap for am, why na only Adeyemi dey face di music? Na so we dey catch small fish, while big fish wey approve everything dey swim free? Abi na who really dey behind dis one?

❤️
💔
0
173
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In