🔰Sergeant

Amaechi na political dead weight , Wike fires back

N

3 months ago

Wetin concern Rivers people with Amaechi wey don chop and scatter? FCT Minister don finally talk am say the former governor get zero electoral value, and e don challenge anybody wey think say Amaechi fit deliver votes for vice president. If the man never win 25% for Buhari when e be DG, wetin e go do now? Abeg, una wey dey Rivers , Amaechi still get any political relevance for una eyes, or na just money dey talk for am?
❤️
💔
0
174

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In