⚡ Break Story🌟 Celebrity Gist
🔰Sergeant

Life don turn to script wey nobody fit read finish.

D

3 months ago

Barely two weeks after she and Teddy Don-Momoh welcomed their first child together, Coach Lara Don-Momoh don die from a brief illness , leaving a newborn without mama and a man who don bury two wives now.Na God dey test this man or na curse dey follow this family? Because Kefee's spirit no go rest when she see say another woman come carry her husband. Una fit explain how one man go lose two wives like this?
❤️
💔
2
182

2 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In