🏅Lieutenant

Peller and Jarvis Just Proved That Old-School Celebrity Is Dead

N

3 months ago

Na wey never blow for TikTok but dey get 5 million followers fit marry inside Eko Hotel, while the musician wey get one hit from 2005 dey beg for stage pass. This wedding didn't just show off love , e exposed say influence don finally change hands from label owners to phone screens.The real tea? Na wetin una dey watch every day wey make these people rich, not wetin dem dey sing or act. Una attention na the new Naira, and dem just collected am in full.So tell me , if you get 2 million followers tomorrow, you go still respect the old stars wey no sabi TikTok, or na them go dey find your side?
❤️
💔
1
181

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In