💬 Discuss🏛️ Political Tea
🔰SergeantFG Freezing Osun Funds: Political Warfare or Just Playing Dirty?
O
3 months ago
So the ADC is calling it "political terrorism" , federal government freezing Osun local government money, and ordinary people dey suffer. Workers no dey paid, health centres and schools dey stranded, while unelected APC loyalists still dey occupy council offices. This one no be again about politicians; na pure citizens wey dey catch cruise.Make we talk true , if na your state, you go say na opposition wahala or na federal overreach? Because if this kind thing happen for any state wey no gree with Abuja, e go still be same story. So which one be the real problem , the party wey dey hold power or the system wey make them fit do am?Una think say democracy still dey alive when public welfare become the weapon for political fight? Abi na only when your own side dey suffer you go talk?

❤️
💔
0
194
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In