💬 Discuss🏛️ Political Tea
🎖️CorporalSultan’s Media Team Says No Preferred 2027 Candidate , But Who’s Pushing The Lie?
A
3 months ago
So una see the way people dey drag the Sultan of Sokoto into 2027 election talk? The man’s media team don come out say the story wey dey circulate say he endorsed Tinubu na pure lie. As father of all, e no fit choose side , but why una dey put am for trouble like this? Una think say na political enemies dey spread this kain fake news, or na just social media noise wey dey always find traditional rulers for 2027? Abeg, who really get the most to gain from dragging the Sultan into partisan politics?

❤️
💔
0
170
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In