💬 Discuss🏛️ Political Tea
🔰Sergeant2027: Bala Mohammed dey play both sides , and na only him fit win this one
T
3 months ago
Na so Buba Galadima come dey talk say Bauchi governor no wan join NDC because dem get strong presidential candidate. But the real gist be say Bala dey sit down for fence, dey look which side go sweet am pass , na APC or NDC. If governor wey suppose lead people dey fear strong candidate, who go stand for anything? Abi na only him get sense for this political game?

❤️
💔
0
174
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In