🎖️Corporal

Peter and Jude: Why are we always choosing sides before hearing the full story?

P
Naija people love to jump on one side of a fight and start dragging the other person without knowing the whole gist. VDM is telling us to calm down and listen to both Paul and Jude before we start crucifying anybody, but una know say na emotion dey rule this country. How we go keep shouting for Mohbad justice when we no even dey patient to hear all sides of any matter? Abeg, if Peter talk, Jude and Paul no get right to talk too, or we just dey pick favorites like this na?
❤️
💔
2
177

2 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In