🏅Lieutenant

Pardon looters? Na wetin dem dey smoke for Senate?

Z

3 months ago

Senator don advise Tinubu to give thieves two years to return stolen cash and collect amnesty. So the plan is: you chop, you return, you walk free , and we go use the same money to "grow the economy"? The man even talk say if dem search houses for Abuja, dem go find billions just dey lie down. Unbelievable. If na so e easy to find the money, why we dey discuss amnesty instead of recovery? Which kind country dey reward people wey don finish our future?
❤️
💔
0
141

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In