⚡ Break Story🏛️ Political Tea
🎖️Corporal2027: Monarch Says "Sorry" After Promising Death to Voters , But Do We Believe Am?
A
3 months ago
So one royal father in Abia first threatens that the land go strike anybody who no vote for his preferred candidate, and now he dey read apology from phone like small boy wey collect cane. Na only God know if this one na genuine regret or na fear of what Governor Otti go do to him. If dem don record you with your own mouth, e don pass "misunderstood" , abi you think say na only the video wey dey lie?

❤️
💔
0
178
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In