🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🎖️CorporalNollywood Actress Tope Osoba Don Die At 40 , But Her Last Post Go Shock You
K
3 months ago
She just announced say she don beat cancer and dey come back to acting, next thing na death. One week after she post video of her return, her family say she don kpai from complications wey she don dey fight since 2024. Na so life dey play person? If she fit survive cancer only to die like this, wetin really dey happen for our entertainment industry?

❤️
💔
6
208
6 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In