🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🔰SergeantNetflix don set trap for us with Colours of Fire and wey we dey do?
C
3 months ago
So I finally sat down to watch this Colours of Fire wey everybody dey talk about, and my people... the way wey Nigerian youths dey drag am to remove am from Netflix, I just dey laugh. The thing is, we get time to fight for this kind matter but we no get time to fight for our own lives? 😭
I mean, I get it, the movie no sweet, the acting na something else, but the way we dey form online activists over a film wey we fit just close and delete... no be so? Make we focus the energy on the real wahala, like the rent wey dey increase and the fuel wey still dey cost us. Abeg free me jor.

❤️
💔
0
186
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In