🗣️ Gist⚽ Sports Gist
🔰Sergeant

Osimhen Again? Saudi Money Don Tire Us

N

3 months ago

Na wey don dey score for Turkey, now Al-Hilal wan come carry our boy go Middle East with another fat cheque. Last summer e talk say e prefer Europe, but this new push fit make am think twice. If e bin reject €45m per year before, which kain money dem wan bring now wey go make am finally comot?
❤️
💔
1
192

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In