🔰Sergeant

Ruger vs TikToker: why una dey wish artiste dead over lyrics?

C

3 months ago

Ruger don vex finish because some TikToker dey wish am dead over his song lyrics. Make I hear word. The guy just dey sing about women wey dey form, na normal thing for music. But una go carry am personal? Since when una don start killing artistes for their own lyrics? 😭

If every singer wey sing about heartbreak or bad girls should die, then half of the industry go don finish. Na so we dey take things too far for this country. Abeg make we just vibe, if you no like the song, skip am. No need to wish anybody dead.

Which artiste lyrics una don ever take serious before? Make una talk am.

❤️
💔
0
178

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In