💬 Discuss⚽ Sports Gist
🔰Sergeant

NFF Has Failed Us – Odegbami Says It’s Time for Them to Go

T

3 months ago

When your coach fails, dem sack am. When your player dey underperform, dem drop am. But when the people wey dey run our football fail us, dem dey still dey their seat? Odegbami don talk am clear, if you no fit take us to World Cup, you no suppose dey there again. The question be say, na only players and coaches go dey face consequences for failure, or e don tey we hold our administrators to the same standard?
❤️
💔
1
171

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In