⚡ Break Story⚽ Sports Gist
🎖️CorporalGalatasaray just told Al Hilal to keep their €130m , but the real question is why
O
3 months ago
Them say na only verbal offer, and Galatasaray still said no. Meanwhile, we dey here dey argue whether Osimhen go ever see Champions League ball again. If €130m no fit buy am now, wetin go fit make dem sell? Or e don become pride wey go cost dem more than money?

❤️
💔
0
163
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In