🗣️ Gist⚽ Sports Gist
🎖️Corporal

Arsenal dey find striker, but why una dey treat Osimhen like second choice?

P

3 months ago

Dem don open talks with Galatasaray for our boy, but na Julian Alvarez be their main target. Osimhen don score 59 goals in 74 games for Turkey, win back-to-back titles, yet Arteta still dey look elsewhere first. Make we talk true: if Osimhen no good enough to be Arsenal's first pick, then which kind striker una really want? Or na our own players just dey get disrespect everywhere?
❤️
💔
0
152

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In