Atiku and his NYSC certificate wahala, this man no get shame
3 months ago
Joe Igbokwe don finally talk am. The APC chieftain call Atiku Abubakar childish for asking the court to disqualify Tinubu over NYSC certificate. Atiku go Federal High Court for Abuja on Friday, saying the certificate wey Tinubu submit to INEC dey bear "Tinubu Bola Adekunle" instead of "Bola Ahmed Tinubu." Abeg, this one na pure distraction.
Igbokwe write for Facebook say, "Alhaji Atiku Abubakar is asking PBAT to produce his NYSC Certificate. Oro pe si je. The corrupt Custom man is not done yet. This is becoming childish." He still add say "Atiku Abubakar knows that Nigerians cannot trust him with the Treasury of Nigeria." Dem say na so so certificate dem dey fight for, but the real issue na who go fit manage this economy wey don scatter. Make una tell me, na certificate wey go solve fuel price or na policy?

0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In