🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🎖️CorporalDavido don turn election into concert, na only him fit do this one
C
3 months ago
See Davido o. The man say im go dey on ground for Osun before 7am. Before 7am! My brother wey dey sell pure water for that area say him no fit wake up that early for anything, even if na free money dey share.
Davido go carry microphone go vote, everybody go follow am sing chorus. Next thing, election don turn into show. At least make INEC no delay am, if not im go sing 'Fall' for their head.
Na only in Nigeria we get celebrity wey go turn civic duty to concert. Una see am? 🤣

❤️
💔
0
184
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In