⚡ Break Story⚽ Sports Gist
🔰SergeantOsimhen Scored Twice and Fans Are Still Asking "Why Is He Wasting Time in Turkey?"
T
3 months ago
Naija man scores a brace to rescue Galatasaray from embarrassment against a newly promoted team, and the only talk wey dey follow am na transfer to Arsenal. Meanwhile, the same fans wey dey shout "Osimhen must leave" go still dey argue say he's not good enough for the Premier League. If he scores 20 goals this season for Galatasaray, una go still say "ah, na Turkey league" , but when he dey bench for Chelsea, una go dey cry. Abeg, which one una really want: Osimhen wey dey ball every week for Istanbul, or Osimhen wey dey warm bench for London?

❤️
💔
0
161
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In